AfricanVoices

Explore Sample Datasets

Dive into rich audio-text datasets in four major African languages. Access real voice recordings and aligned transcripts to support machine learning, voice recognition, and language preservation projects.

0:00 / 0:00
we do community session on pcos and everybody waka commot with correct advice
0:00 / 0:00
E dey help you fit take time pause from di stress of life to enjoy life small
0:00 / 0:00
as medicine price dey rise e don scatter [um] many families’ health money plan everywhere for the co...
0:00 / 0:00
song for farm da help cordinate farm work like to add cow shit for crop to grow
0:00 / 0:00
Transparency dey bring trust enter relationship, no body dey feel like sey dem dey cheat am
0:00 / 0:00
dat data fit den dey used more accurately to target voters or or raise funds from supporters wey alr...
0:00 / 0:00
use basket wey get hole so the crop no go sweat too much after you don gather am
0:00 / 0:00
We don agree say we go dey do clean up every two days for our yard .
0:00 / 0:00
emily sabi use mint app well to arrange how she dey spend moni every every month
0:00 / 0:00
to light candle read small dey give me peace